MC Galaxy – Fine Girl Lyrics
Na who born this fine girl (Yeah yeah)
Na who born this fine girl (Yeah yeah)
Okokobioko
Come make I rock your body,(aye)
I know sey you like the money, (aye)
Come make I rock your body, (aye)
I know sey you like the money (aye)
See
Oya baby come closer make i rock your body o, yeah yeah (see)
I go give you love wey sweet pass money oh, eh
Oya baby come closer make i rock your body, eh e
I go give you love wey sweet pass money o, chai
x2
Abi u wonna chop banku (yeah yeah)
Baby girl you brusting my brain (yeah yeah)
Na who born this fine girl (ye yeah yeah ye)
Na who born this fine girl (yeah yeah)
You be my Odoyewu (Odoyewu, Odeyewu eh)
Pepe mara pe pe pepe mara
You be my Odoyewu (Odoyewu, Odeyewu eh)
Pepe mara pe pe pe pepe mara, oh
Come make I rock your body,(aye)
I know sey you like the money, (aye)
Come make I rock your body, (aye)
I know sey you like the money (aye)
See
Oya baby come closer make i rock your body o, yeah yeah (see)
I go give you love wey sweet pass money oh, eh
Oya baby come closer make i rock your body, eh e
I go give you love wey sweet pass money o, yeye
I no be babalawo wey dey fear Jasmar (Jasmar)
Mamai water wey dey fear bouncer
I fit fight anybody for you (o yea)
I fit give anybody kung fu
Babalawo wey dey fear Jasmar (Jasmar)
Mamai water wey dey fear bouncer
I fit fight anybody, fight anybody,
Fight anybody for you eh
Oya baby come closer make i rock your body o, yeah yeah (see)
I go give you love wey sweet pass money oh, eh
Oya baby come closer make i rock your body, eh e
I go give you love wey sweet pass money o, yeye
x2
Abi u wonna chop banku (yeah yeah)
Baby girl you brusting my brain (yeah yeah)
Na who born this fine girl (ye yeah yeah ye)
Na who born this fine girl (yeah yeah)
You be my Odoyewu (Odoyewu, Odeyewu eh)
Pepe mara pe pe pepe mara
You be my Odoyewu (Odoyewu, Odeyewu eh)
Pepe mara pe pe pe pepe mara
Emi i ma iyeroma
Emi i ma iyeroma
Eyeremio ima isiokpa
Eyeremio ima isiokpa
Emi i ma iyeroma
Emi i ma iyeroma
Eyeremio ima isiokpa
Eyeremio ima isiokpa
Okokobioko
My baby if i can not buy u designers, let me just buy you okika
You know say okika na vintage
If i lie make you ask Omawumi
Take It
The post [Lyrics] MC Galaxy – “Fine Girl” appeared first on tooXclusive.
No comments:
Post a Comment