WELCOME TO 9jaflavers

NEWS | SPORTS | CELEBRITY GIST | MIXTAPE | COMEDY VIDEOS | JOKES | TECH | FASHION

PROMOTE MUSIC | ADVERTISE | SUBMIT FREEBEAT

  • Zinoleesky “Many Things” Lyrics
  • Zinoleesky Many Things

    Zinoleesky drops a new jam title “Many Things”, The song Lyrics is very relatable, Enjoy below.

    MANY THINGS LYRICS (Written by Zinoleesky)

    Mama said
    You don’t need no interception
    You are perfect
    Because of ur imperfection
    Anywhere any direction
    Wey u go say
    Never beg for no affection

    Melo melo ni mo fe so
    In the tension dem won put me under pressure
    Won fe gbo nkan ti mo fe so
    But now I got people waiting for my next song

    Something just dey tell me ride on
    No be say na me do pass
    Baba just decide to gimme through pass
    E look my life and gimme two chance

    And as omo ogbon mo ride won
    But still I no too gas
    I no dey go to church but I no do jazz
    Now u see I’m living good life

    Cos many many things
    Many many things
    I know say I small but my eyes don see
    Many many things
    Many many things
    Be like I cross seven mountains and seven seas

    I still dey insist oga I no dey resist
    Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
    But no be so e be yesterday
    No be so e be yesterday

    Life go teach u pass professor
    On d road so no ask me where I learned from
    Always moving with precaution
    Mehn I swear say u no fit catch me for junction

    Ever since I dropped my first song Me I know say
    The next one go be d best one
    Kemi gan to domo tan so mehn
    Eye too see melo ni mo fe so

    Something just dey tell me ride on
    No be say na me do pass
    Baba just decide to gimme through pass
    E look my life and gimme two chance

    And as omo ogbon mo ride won
    But still I no too gas
    I no dey go to Church but I no do jazz
    Now u see I’m living good life

    Cos many many things
    Many many things
    I know say I small but my eyes don see
    Many many things
    Many many things
    Be like I cross seven mountains and seven seas

    I still dey insist oga I no dey resist
    Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
    But no be so e be yesterday
    No be so e be yesterday

    You don’t need no interception
    You are perfect
    Because of ur imperfection
    Anywhere any direction
    Wey u go say
    Never beg for no affection

    Melo melo ni mo fe so
    In the tension dem won put me under pressure
    Won fe gbo nkan ti mo fe so
    But now I got people waiting for my next song

    The post Zinoleesky “Many Things” Lyrics appeared first on tooXclusive.

    No comments:

    Post a Comment